Time to laugh
.....................................................
1. I am very excited today, I saw myself on TV when I switçhed it øff
2. Emeka nawa for u oo which one be "boss come show me the way" the one wey God dey show u nko eh, that one no clear abi
3. Your babe name nah Glory, ur ex name too nah Glory, awwwwn from glory to glory
4. Stop leaving little children at ur shop, I bought 5 cups of rice for #50 naira today
5. She féll in love with an ELECTRÍCIAN, the whole family was SHØCKED wisdom
6. You may be úgly buh believe me, if u have a good character and u have a good héart, u will still be úgly my dear cruisíng
7. Person wey wan study medícíne for university score 65 for Jamb, Benita shey na Agbo u wan dey sell ?
8. You fit follow ur coūrse mates do group reading, make only u still faīl. Circle of life
9. I learnt that boys júmp from one girl to another, we call them bounçing baby boy
10. Not all men are sçum, Grace na u dey dåte mumú
11. Abeg which pūnïshmênt I fit give 7 months old baby ?? He shít for my body abi make I use côrd wípe am for neck.
12. Guys I want to cōnfēss i can't hïde it anymore, nah me dey drive that jet for xender
13. As u don promise ur babe the whole world, shallipopi dey carry us go Pluto
14. Which one is life is all About taking r!sks ? Mama Ngozi abeg I beg u in the name of God, double the nylon of my garri
15. My neighbor féll from the 1st floor, the whole neighborhood contributed 1 million naira for him, I'm going to the 17th floor now
16. Really??? Do u want to go without reaçting, sharing and commenting on this post. No nah, try to be good at least once in a while
Please follow me for more interesting jokes daily

Time to laugh 😂 😂 😂 😂
......................👇👇...............................
1. I am very excited today, I saw myself on TV when I switçhed it øff 🙆😂
2. Emeka nawa for u oo which one be "boss come show me the way" the one wey God dey show u nko 🙆 eh, that one no clear abi 🤣
3. Your babe name nah Glory, ur ex name too nah Glory, awwwwn from glory to glory 💔🤣😂
4. Stop leaving little children at ur shop, I bought 5 cups of rice for #50 naira today 💔🙆😁🏃
5. She féll in love with an ELECTRÍCIAN, the whole family was SHØCKED 🙆😁 wisdom 🤣😂🏃😜
6. You may be úgly buh believe me, if u have a good character and u have a good héart, u will still be úgly my dear 😂😂 cruisíng 😂😂
7. Person wey wan study medícíne for university score 65 for Jamb, Benita shey na Agbo u wan dey sell ? 💔😁🤣😂
8. You fit follow ur coūrse mates do group reading, make only u still faīl. 💔🙆😂😂🤣 Circle of life 😉😁😁
9. I learnt that boys júmp from one girl to another, we call them bounçing baby boy 🤣🤣😂😂🏃😜
10. Not all men are sçum, Grace na u dey dåte mumú 😂😂💔🙆🏃🏃🏃
11. Abeg which pūnïshmênt I fit give 7 months old baby ?? 🙆He shít for my body 🙆😢 abi make I use côrd wípe am for neck. 🙆😂😂😂🤣🤣🏃
12. Guys I want to cōnfēss i can't hïde it anymore, nah me dey drive that jet for xender 🤣🤣🙆🏃😅🌝
13. As u don promise ur babe the whole world, shallipopi dey carry us go Pluto 😜😇😇
14. Which one is life is all About taking r!sks ? Mama Ngozi abeg I beg u in the name of God, double the nylon of my garri 😂😂😂🙆🤣🤣🙏
15. My neighbor féll from the 1st floor, the whole neighborhood contributed 1 million naira for him, I'm going to the 17th floor now 😂😲 😀
16. Really??? Do u want to go without reaçting, sharing and commenting on this post. No nah, try to be good at least once in a while 🙏🙏🙏
🙏😩😩
Please follow me for more interesting jokes daily
0 Kommentare
0 Anteile
2581 Ansichten
0 Vorschau