Sponsored
Time to laugh
.....................................................
1. I am very excited today, I saw myself on TV when I switçhed it øff

2. Emeka nawa for u oo which one be "boss come show me the way" the one wey God dey show u nko eh, that one no clear abi

3. Your babe name nah Glory, ur ex name too nah Glory, awwwwn from glory to glory

4. Stop leaving little children at ur shop, I bought 5 cups of rice for #50 naira today

5. She féll in love with an ELECTRÍCIAN, the whole family was SHØCKED wisdom

6. You may be úgly buh believe me, if u have a good character and u have a good héart, u will still be úgly my dear cruisíng

7. Person wey wan study medícíne for university score 65 for Jamb, Benita shey na Agbo u wan dey sell ?

8. You fit follow ur coΕ«rse mates do group reading, make only u still faΔ«l. Circle of life

9. I learnt that boys júmp from one girl to another, we call them bounçing baby boy

10. Not all men are sçum, Grace na u dey dåte mumú

11. Abeg which pΕ«nïshmênt I fit give 7 months old baby ?? He shít for my body abi make I use côrd wípe am for neck.

12. Guys I want to cōnfΔ“ss i can't hïde it anymore, nah me dey drive that jet for xender

13. As u don promise ur babe the whole world, shallipopi dey carry us go Pluto

14. Which one is life is all About taking r!sks ? Mama Ngozi abeg I beg u in the name of God, double the nylon of my garri

15. My neighbor féll from the 1st floor, the whole neighborhood contributed 1 million naira for him, I'm going to the 17th floor now

16. Really??? Do u want to go without reaçting, sharing and commenting on this post. No nah, try to be good at least once in a while


Please follow me for more interesting jokes daily
Time to laugh πŸ˜‚ πŸ˜‚ πŸ˜‚ πŸ˜‚ ......................πŸ‘‡πŸ‘‡............................... 1. I am very excited today, I saw myself on TV when I switçhed it øff πŸ™†πŸ˜‚ 2. Emeka nawa for u oo which one be "boss come show me the way" the one wey God dey show u nko πŸ™† eh, that one no clear abi 🀣 3. Your babe name nah Glory, ur ex name too nah Glory, awwwwn from glory to glory πŸ’”πŸ€£πŸ˜‚ 4. Stop leaving little children at ur shop, I bought 5 cups of rice for #50 naira today πŸ’”πŸ™†πŸ˜πŸƒ 5. She féll in love with an ELECTRÍCIAN, the whole family was SHØCKED πŸ™†πŸ˜ wisdom πŸ€£πŸ˜‚πŸƒπŸ˜œ 6. You may be úgly buh believe me, if u have a good character and u have a good héart, u will still be úgly my dear πŸ˜‚πŸ˜‚ cruisíng πŸ˜‚πŸ˜‚ 7. Person wey wan study medícíne for university score 65 for Jamb, Benita shey na Agbo u wan dey sell ? πŸ’”πŸ˜πŸ€£πŸ˜‚ 8. You fit follow ur coΕ«rse mates do group reading, make only u still faΔ«l. πŸ’”πŸ™†πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£ Circle of life πŸ˜‰πŸ˜πŸ˜ 9. I learnt that boys júmp from one girl to another, we call them bounçing baby boy πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸƒπŸ˜œ 10. Not all men are sçum, Grace na u dey dåte mumú πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ’”πŸ™†πŸƒπŸƒπŸƒ 11. Abeg which pΕ«nïshmênt I fit give 7 months old baby ?? πŸ™†He shít for my body πŸ™†πŸ˜’ abi make I use côrd wípe am for neck. πŸ™†πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸƒ 12. Guys I want to cōnfΔ“ss i can't hïde it anymore, nah me dey drive that jet for xender πŸ€£πŸ€£πŸ™†πŸƒπŸ˜…πŸŒ 13. As u don promise ur babe the whole world, shallipopi dey carry us go Pluto πŸ˜œπŸ˜‡πŸ˜‡ 14. Which one is life is all About taking r!sks ? Mama Ngozi abeg I beg u in the name of God, double the nylon of my garri πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ™†πŸ€£πŸ€£πŸ™ 15. My neighbor féll from the 1st floor, the whole neighborhood contributed 1 million naira for him, I'm going to the 17th floor now πŸ˜‚πŸ˜² πŸ˜€ 16. Really??? Do u want to go without reaçting, sharing and commenting on this post. No nah, try to be good at least once in a while πŸ™πŸ™πŸ™ πŸ™πŸ˜©πŸ˜© Please follow me for more interesting jokes daily
0 Comments 0 Shares 2549 Views 0 Reviews
PLAY TAPCOIN
Advertisement