Commandité
Another laughter

1. Is now Cynthia returned back from cross over night since January 1st

Just dey play , you go confirm am soon

2. Please what's the dead line for happy New year "I'm tired of saying" same to you "

3. Which one be" for making me laugh this way you'll not make heaven "

God abeg o, I wan make heaven

4. Yahoo don turn all of us to mate, pikin wey them born 2003 dey tell me "afa guy"

5. I can never get lost in America, because I watch many Americans films, so I know everywhere

6. January to December 365, December to January 31, the story no clear

Abi na the Igbo, wey Prince smoke near me

7. Life is very hard now, even to eat free food on occasion ,you must have connections

8. Hot temper is not good at all, I almost told my wife that I catch my girlfriend with another man

Nah God save me

9. Dear tall people don't be tall for nothing,🤷🏿‍♂️🤷🏿‍♂️ please look forward and tell us what January have for us

10.Cynthia your hair might be Brazilian hair, or Malaysia hair, or even Chinese hair,

but the hair in your armpit will always be Africa

I come in pêãçê

Oya share with friends don't laugh alone tag them

Please follow legendary evo for more laughter
Another laughter 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 1. Is now Cynthia returned back from cross over night since January 1st 🤷🙆🙆 Just dey play , you go confirm am soon 🏃🏃🏃🏃 2. Please what's the dead line for happy New year🤷 "I'm tired of saying" same to you "🤦🤦🤣🤣🤣🤣🤣🤣 3. Which one be" for making me laugh this way you'll not make heaven " 😭😭😭😭 God abeg o, I wan make heaven 😁😁 4. Yahoo don turn all of us to mate, pikin wey them born 2003 dey tell me "afa guy" 🙆🙆😭😭😭 5. I can never get lost in America, because I watch many Americans films, so I know everywhere👏👏👏👏 6. January to December 365, December to January 31, the story no clear 🤔🤔🤔 Abi na the Igbo, wey Prince smoke near me🤭🤗🤗🤗 7. Life is very hard now, even to eat free food on occasion ,you must have connections🙆🙆🙅🙅😁😁😁 8. Hot temper is not good at all, I almost told my wife that I catch my girlfriend with another man😂😂😂😂😂🤦‍♂️🤦‍♂️ Nah God save me 🙏🙏🙏 9. Dear tall people don't be tall for nothing,🤷🏿‍♂️🤷🏿‍♂️ please look forward and tell us what January have for us🥰😀😀😀🏃🏃🏃🏃🏃 10.Cynthia your hair might be Brazilian hair, or Malaysia hair, or even Chinese hair,😂😂😂😂😁😁😁😁 but the hair in your armpit will always be Africa🏃🏃🏃🏃🏃🏃 I come in pêãçê😂😂😂😂😂 Oya share with friends 🤣🤣 don't laugh 🤣🤣🤣 alone tag them 🙏🙏 Please 🙏🙏 follow👉 legendary evo for more laughter
Like
1
1 Commentaires 0 Parts 1231 Vue 0 Aperçu
PLAY TAPCOIN
Advertisement